@ElRidwaaniy@og_papy@omoaigbee@_Abdvl1 Person wey Dey heartless
No hate we are just saying it expensive
This guy wan Dey form
Noting bad for mentioning his papa
Abi Una be brothers
@omoaigbee@ElRidwaaniy@_Abdvl1 Egbami ๐๐
I don see this video like 3 page for ig and TikTok! Prove me wrong show us that he Dey your snap not camera roll ๐