@honest30bgfan_ Una go cry tire. So na Burnaby wey use timberland March hin fan be good person. Nothing una wan say about zinoleesky me ooo I no fit hate am 😹
@UrfavBoyq@hyesholar@zinoleesky01 Omor for this zinoleesky matter una plenty wey go die ooo. Cause una seyi sef na 60/40 he de collect for empire and na only clith he de use am buy since he no get anybody to take care with hin own money😹