Nobody foolish pass Davido fans. Dem dey talk say wizkid wan use rema revive hin career. E pain Dem. Nah pesin wey get grace Dem dey feature. Wizkid no dey stress hin sef, e go just dey one place , artist will come for him and e go give them verse. Life is simple

So ZINO go still bully adekunle gold again ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.AG BABY wan come for revenge, but I trust my BANKU . E no go gree. Buju and ayra star fit testify