@davrel99 Hate way FC put on Davido they won give you half inside cuz you dey parrol with Davido no send anybody…nobody fit remove you from your position like your mom said….
@davrel99 Guy no mind them dey do your thing leave life no send anybody…the time dj tune dey disrespect others on social media Shey they no see that one? Na cuz you dey follow davido na why they won use hate bend your life no gree for anybody
@Prince_dc21_ Bro if they start collecting 1m-2m per month and if they make 1year that is about 24m they will now open store and say they aren’t interested in working again that’s Nigeria for you
@analyst_lucky@ChuksEricE Stfu na still tinubu plastic drink comot from 50naira to 500-600naira if people see where opportunity dey they no go park am?
@Ada3130 You are going through this and you keep it to your self? Immediately they accuse her for rape you should have post it online ☹️ so you can get justice
@Leo_DC101@SFT018794617925@ovatvofficial Bro she don fuck up already she have to kill her self so that she no go face the law na watin una no know she kpai cuz make shame no later catch her..how you go travel go meet person then talk say the person rape you how?
@VictorB46743@fineygold1@guzu_p@Mesiloye Bro the girl dey dress sexy na you de pay her bills since she turn 18years? Bro you think say any guy way Dey give girl money to take care of their self no go touch the girl? She no just like you na why she tear you slap 😂😂nothing like virgin…gbim Toto