Omo make person just travel go France like this just go pick all this iron carry am come 9ja sell am for those aboki wey dey buy condem iron .see funds
@Confidence_HQ Hungry people everywhere, that's why politicians dey use many of una. I no believe say people still dey fall for this nonsense. Empty promises but the people are blind to see God will help una
You see all this people wey no dey tell Mr president the truth more especially that RENO OMOKRI, WE DEY MAKE MOKRI OF THE PRESIDENT IN CLOSE DOOR GOD NO GO FORGIVE YOU OO
NA 2027 YOUR YANSH GO OPEN.