@Captainib_ Omo u mumu o π
U think Dapo willis dey rant online like them habby and jeff
Even before that issue of prop firm came,,he doesn't talk online get ur facts straight
@ahmedxm01 This one no be new thin na ππ
Na watin @IamDapo willis dey talk bidis,,,
Una wey want proof,, dey show una fake proof π
Una really mumu to dey rate habby sha