@chichi1192667@duchessp3rry@official_Gegeh Madam go and work… i day spoil my life because I no day give woman money abi? I don die 😭😹 e no say make we no marry but open eyes marry a hard working woman madam
@duchessp3rry@official_Gegeh See as joy full jezebel body 😂 he marry o e no marry o …his teachings is fockin right women are deceivers,liars… dem no wan work but dem wan chop tufia i pour Una spit
Betting is mentally draining. Sometimes, the desire to go again no go just dey… Then, you remember your bills and you wanna try again.
To everyone struggling to make ends meet, may luck shine on you soon.