He be like sey na our lastborn 👘 i go use do offering📨 today make we dey see🥹 for Sunday till God done use am finish📯
Cuz as I dey so nothing dey &and I most offer something
Or I fit see change ☝️☝️
Hey, I use the PalmPay app for free transfers and to get cashback on every transaction. Use my link or my code "BPBA2155" to join and get ₦1000 welcome bonus. https://t.co/Ll9tn67Uok
I bet u to get 123567940💰dollars.
Ehn I don know shey u no go read the numbers finish 🫴and you even no know shey two letters🥱 dey inside the numbers✌️.
See you I know u are going to be checking the numbers again dey play🤣🎥.
So if you did exactly,give me my like❤️, comment
Abeg anybody wey still get
South Africa jollof rice👏👏,rich with Cameroon pepper 🌶️🌶️🌶️🌶️🍅,and a lot of Angola meat 🍗🍗🍗 wey we use for asun last week 🦴
Abeg comment bcuz I wan take am go stadium to console the people of our next defeat and other African wey go still com
Omo I know how I fit do am again oo
My visa wey south Africa don approve last week 💯
They don they tell me sey they don't think it can work out again 😂🤣😭
Abeg watin happen like that,watin I fit do