@afolahanforlyp Yami people wey believe in you no many but I Dey 1 to 3 of people wey sabi say you be top notch Rome wasn’t built in a day keep pushing
@seyi_vibez See guy if you no wan allow make God punish you for me I no wan know if you be alora, aye , eye or anything I repeat if you no wan make God punish you no do TOUR with this SWAGUU album walai wetin I go do Dey my mind chai how I wish twitter get vn aiiiiiiii faaahh TOUR D world br
A - Ama
B - Back 2 u
C - Chance
D - Dejavu
E - El jaja
F - Fuji moto
G - GTA
H - Hushpuppi
I - Ilome
J - ❌
K - Karma
L - Loml
M - Mario cart
N - NSNV
O - Ogochukwu
P - Pansa
Q - ❌
R - ❌
S - SWAGUU
T - ❌
U - Up
V - Volume
W - ❌
X - ❌
Y - ❌
Z - ❌
Which one did i miss? 🌚