@NeverGoon https://t.co/UcBsWZAPwI
◢ ▊▊▊◤
◥ ▊▊▊◣
◢ ▊▊▊◤
Yo never goon tweeted multiple times seems you didn’t see my text , let me try 1 more time
This is my address you asked for appreciate you bro❤️.
3rDZcFvCxSD78KL7XutRwEtUUqFQzKCKVK6gQj8cgxRN
Comment don show say no body really be ur best friend... the fact say ur brain don dey think am twice to comot 1 from 40 for best friend, I no mean normal guys or friends, best friend oo, like we hustle together, give me food to chop when I no get, I give am when he no get, we promise each other a lot, commit many crimes together and 40 come, u come dey reason to comot 1 as big? Una heart black. Just 33k wey my best friend collect.. I chop 5m from am, I collect 10 December, give am 1.. if betrayal later dey at least I been dey real and I go move on. Una just dey deceive una self, nah strangers una be,una no really know bestfriend meaning
you make $40m and u can’t give $1m to your best friend is crazy to me. 😂😂😂 just one of our 40? will u die ? 😂😂😂
maybe no be ur best friend sha. maybe una just dey fool around. una no like eachother no lie 😂