Christy O... Love youu.. You people should give introverts more chances in the future.. It just takes a while for us to come out of our shells๐ญ๐ญ๐ญ #BBNaija
Person wey cause wahala for night , na him dey cook sweet food today.๐จ๐พโ๐ณ
Abeg hold your plates and be on a straight line ๐คฃ
KEIVO IS CLEAR
KEIVO THE FOCUS
#BBNaija#KeivoIkpe
๐ธ: @BBNaija