๐ Cristiano Ronaldo est dรฉsormais le meilleur buteur de l'histoire du football !
๐ฅ Cristiano Ronaldo : 760 buts
๐ฅ Josef Bican 759 buts
๐ฅ Pelรฉ : 757 buts
https://t.co/YvcgspOtFe
Devil no even do anything bad, na snake give Eve apple dem say na devil. Jesus don fast finish he don dey hallucinate he come say na devil tell am to turn stone to bread and he go give am kingdom. Dem just lie put for devil head and nobody gree hear he own side. Na everyday wey we go church dem dey pray against am devil. Person go do bad thing with he hand talk say na Devil handwork.
Omo Devil dey really suffer.
Devil if you dey read this tweet forgive us for we donโt know what we are doing. ๐ญ๐๐ผ