@AnythingLFC_@CLMerlo Why did it take dem dis long to negotiate,dtz why Liverpool lose good players in the past,we where just lucky dt another club hasnt come from him yet with big pay if not he would hv been gone
@olamikaye@yabaleftonline Na why Nigerian government turn una to slave 🤣 as u call fuel price so abeg how much be minimum wage for Nigeria and how much e be for Uk 🇬🇧 minimum wage in Uk is 12 pounds per hour oya do d maths cause u don run call fuel price like person way no get brain 🧠
@soxhixco@yabaleftonline U see d reason why I say Nigerians deserve wt Dey get,because see ur response to watin dis woman talk🤣 u self look am shey u no Dey taya for suffer,u self reason am Shey Nigeria na normal country,so u wan silence this woman ode
@yabaleftonline If u earn 200k in Nigeria with all ur responsibilities u can’t save 5 million in 10yrz except ur stealing from somewhere,so u know how much Nigerians spend to travel out?do u know how many yrz this process takes? I feel ur just complacent because ur an American born in America
@yabaleftonline I can tell u personally that 98% of Nigerians I know dt left nigeria to America are doing far better than how Dey where doing in nigeria,1st of all do u know how much it is to get to America from nigeria,from the documents to all the processes,u will need over 15 million naira
@OlawaleOlanir12 Ur insulting pple in their own country 🤣 meanwhile u ran away from ur country with so much poverty,did Dey beg u to come to their country
@William19Prisca @DurkioWiz Majority of Nigerians dnt hv 100k in their account 🤣🤣 if u collect minimum wage in nigeria with ur bsc and u hv 42 million in ur account dt means u Dey steal money from somewhere or u Dey do illegal business🤣 Infact if u earn 200k as salary in nigeria u can’t save 5m in 10yrz