@_Twerkbaby@SHEGGs_YBNL Eno fit pain me if nah Affiliate marketing.
Nothing fit make me do dah kain thing again
Bring one, bring two, make the two bring another two 😂
@Deyvxxd_@fineboytunde_ Shey you saw Portable's video with Skepta and Wizkid... they clearly left him in one corner, omo oro no hear wetin dem dey talk 😂. He jus dey hype himself say hin dey with big wiz 😂.