@AkpiSpeed Abeg make them show @burnaboy this thing i wan check something. E be like say @AkpiSpeed don listen to advice to bring out money take shoot video oo.👀
@JoyisBackAgain Na yoruba list? Bcuz Flavor-ashawo remix, Runtown-madover you, Tekno-pana, abi Kelly hansome-maga don pay na all play and jokes to you? Shey as u dey like this if not for latest controversies and comparism, you don listen to any Fela songs as a genz wey u be?