Wali walai water run away my eyes. Pls if you know say me n u no talk this year like that cause u feel say u better pass me.... From today as u read amm oga mi/madam mi dey your day. Court βπΏπ¨πΎββοΈ
I don shayo since 25th till now n still on the matter. God is great. Okay cherum Na Highway lol π.. nna GBA speed cool o down, Uche na Highway... DJ kaywise ft Phyno... Highway mad tuneπ₯π₯π₯π₯π₯π₯π₯πͺπΏπͺπΏπͺπΏπͺπΏπͺπΏπ₯π₯π₯π₯π₯π₯π₯
Doctor π¨πΌββοΈsaid I burnt my liver, Iβve bn drinking & smoking π¬ cigars. Iβve lost my mind, Now I know you lied π€₯. See you don burst my eyeglass lol π Omah lay no kill me abeg