@IamMayorKun How your accident take affect the RUGA thing wey Buhari wan introduce? Only you get accident only you still de LMAO? Oga rape case dey ground for #COZA abeg let us here word.
@pastortaiwo good evening pastor I bless God for your life and ministry. Man of God sir my family needs help from you in terms of feeding. We need food stuffs please help me us.