@dammiedammie35 Police dogs. I have a video whereby I confronted some that threatened my life. They confirmed to me, they know where I live... let me jus leave it there.
You come my house and I offer you alcohol you say no na soft you wan drink and I give you soft. I ask you if you dey watch action movie? You say yes and I play film for you. Which one com be if if I get Christian movie? Shey my house na church ni? Oga come dey go your house abeg.