@Bobgeepablo@Adeqvra Fuck ur papa, fuck ur mama, fuck gf, fuck all the girls wey you dey fuck. Fuck all ur family members. Infact Ee nor go better for una
I talk am say this Seyi no get level. Werey go club last night, dem no even allow am enter. As soon as werey sight Blaqbonez, he run comot. Keyboard warrior, why you no wait for am? Abi no be you talk say blaqbonez go chop cane for real life? π€£π€‘
@seyi_vibez You wey zino sef sing pass. Yeye person. Big time blaq fan
Fuk u regardless my boss. U cross the line. Baba say I get money book one of your ticket I go stone shit from vip face the repercussions because you be very mumu person
@seyi_vibez Baba fuck you regardless. You dey compare pikin wey dey wear pampers with all datr, seyi wetin dey give ur papa mind sef. Thunder fire fire. Muyeez, I like your songs, that one nor means say you go use ur lash dog dey compare blaq, you know who be blaq? You sef na sakaminusfame