@muhammed_a77438@Souljay21G Na only if dem won do one or two for the school dem go need u as the awo boy u be na except that ur mouth go dry shishi u no go see
@HEYBIDEMI Make Una dey reason before Una talk na all this females ur own opinion u dey argue say na women cheat pass whereas no be wetin dem dey talk be that
@HEYBIDEMI Our female celebrities dumb gaannn u self hear talk, u can only catch a woman cheating becus she wants you to 😂😂😭🤣 and a woman will have a child in the house for years omo na olden days that one dey happen oo if u put pikin for house wey no be me get e go Sha cast