Make I no lie...I no fit send any of my children go Madonna university.... You guys are life destroyers other school ignore am e reach una turn na to expel am no even suspended.... All of una for that Uni dey craze the man just dey use church deceive you all Edeh he's a heartless
@_oluwaseun9 the amount of Drop out wey go sup due to the increment in school fees in the general system of education in Nigeria ehnnnn...... E be like say God Dan forget us sha coz this is extreme torture 💔💔💔💔 @PulseNigeria247
@yabaleftonline This wan no be six pack for big man.... Na him type of person go dey do bricklayer you no dey see dangote cement ,.... Oga no do pass yourself ooo.... Abeg shame no dey catch me I need help 😩no vex na imagination cause am 😩🥰🙏
@Naija_PR Some of this bloggers na to sell una blog abi you get money even if you get abeg no dey help us spoil business... Hope my CV has successful been accepted🥂🤍🤝