@bigpypa_1@Oluwapelumi_212 You dey feel am? No be Ai o lol no be una fav wey dem dey call for Wedding party ooo π π dem no be mate mk e dey ring for yo hear!!!!
@bigpypa_1 lol! Nah una dey use 10k watch una fav buh when Asake ticket was selling nah una talk say he don too much and none of una fit afford am! No be una cheap locally ikodu artist MUMU! ππ«΅πΌ