Davido is one disrespectful artist, and he don dey find way to disrespect Wande Coal since.
Maybe because Wande Coal likes Wizkid and take him as his brother that has been pissing Davido off since all this while.
KING COAL HIMSELF JUST FINALLY FOLLOWED ME BACK πΒ π’ππ€²πΏ
The plug of Afrobeat. The blueprint.Β
If the legends dey look up to you, that means you dey do something right. @WANDECOAL I'm grateful KING ππ€πππ€²πΏππΏβ€π―
#WANDECOAL#blackdiamond#wizkid#afrobeats#nigeria

Se na the same Baddo wey co write Cho Cho by davido and zlatan una dey disrespect so, abi is there another baddo ?
Una too dey talk for this app
Baddo na baba oh ππβ€π―ππΏ
King Wiz πππΏβ€
I see you for studio bamiΒ
My own story na pain.Β
If God touch your heart make you help me,Β
I go forever grateful.Β
No be begging, na cry from heart bami
@wizkidayo