@Fizlid@eyanwere@jaayzzzzzzzz_@DailyLoud Exactly it took fire service hours to get there bro, police should have been there and block the road and prevent people from using the road but none was there like tf?
@KeyzNeyo7605@TheMrElkings@kelvinbernald4u@C_diariess@teslimah99 You claimed removing electricity subsidy would generate 24/7 electricity but them remove fuel subsidy and fuel isnβt accessible lmao,
Na Una know sha, na this same twitter we go Dey wey we go hear sey dem share themselves 2028 Ferrari no be 2026 prado again
@edrysok@Iamlegendri@ThaBoyYom Fr even over here they hold only batons, I donβt think Iβve ever seen police carrying ak47 like in Nigeria, Omo peace of mind wan wound me
@AyomikuO_@Baloballi@Faka_ofwest1 Like fr thatβs fucking 12 years and that dude is talking of obasanjo of 2008 ππ, e get something wey dem Dey feed apc members
@manlikeceejay@grehish98@IamCANDYBOY@Cleverlydey4u U think sey police Dey hear that one? Police wey come burst my friends brother house, the guy na camera man, just because sey the other tenants na yahoo dem carry am too, person wey no Dey talk to the other tenants o and rarely sees them, dude was just at home