Na so most 9-5 workers dey flex this month, chicken and chips, barbecue fish with cold drink, all that package. But now e be like say na garri dey flow from table to table, spaghetti and egg dey reign.
Wetin dey sup my people? No be last 2 weeks Dem pay una๐น๐น๐น?
If it were before, we would be seeing weather-related discussions like weather for 2 and the rest everywhere on WhatsApp. But now that Pressy Tinubu is in power, nobody send Weather for 2 again
@OgbeniDipo I don't want to talk about ths, but I need to ask questions 4rm u
Q1. What happened to the Graduate Trainee of the bank
Q2. Does the bank encourage training and seminars
Q3. How often do they engage in training
If the above questions are answered well, we can know what to say.
Dear Boss,
I know you cannot deny the Heavy rain this morning. I will proceed to the office if my body and cold permit.
Outstanding tasks and report should wait or be passed to another person as I don't know if I will make it to office today.
Regards
You can't be in Lag and don't know the ff;
owa oo, your side, face Lagos, my side, wole wa, enter with your change ooo, gba-ra-wa, bring 100 collect 200, na here be last bus stop, no try me, carry that staff, yellow fever dey front, chance dey that place, one lucky yansh
No be everybody wey dey your side wan dey your side, some wan stay your side really while some wan stay because of that thing wey you dey offer..
Me: How many people wan really stay, stay and stay???
Una good morning people ๐ค
Just imagine you kpai with that update you are hoarding without passing to the person that will not even catch fish in the same pond with you,
Share that update, that opportunity is not meant for you alone...
Good afternoon my people ๐ค