GehGeh choosing Zinoleesky over Burna Boy, Olamide and Wizkid is a conversation on its own ππ Man really stood on his choice without hesitation. Zino's fanbase no be here! Abi gehgeh high when him dey talk π
The moment portable accepted his request & he told portable he wants to screenshot & he did & portable said he should use the screenshot to pay his transport πππ
girls go leave guy wey genuinely love them, go dey follow person wey just wan chop them because say the person show them lifestyle, dem go chop them finish clean mouth dem go run come online dey shout βmen are scumβ.π€£