No girl mumu for boy pass girl wey confess love.
Miracle... what a girl. One day I tell her say I dey hungry, na so she cook food carry come house.
Na for door I collect the food, send her back say I dey with another girl. Dem no born her well to complain. 😭

If you like no hustle.
my guy real real come house tell me say him spend 250k renovate him aparte. As my guy, I beg am make e lend me 10k register for IT. E say no. I even drop am to 5k, e still no gree.
As e commot, na once tears drop frm my eye.
Burglars reportedly broke into Thomas Tuchel’s home while he was away at the World Cup and stole several valuable items, including designer watches, jewelry, the Champions League medal he won with Chelsea, a MacBook, colognes, and about £200,000 in cash.
Sources claim two of the burglars have been identified as Trent Alexander-Arnold and Cole Palmer.
Authorities are said to be investigating the incident.
@HonestarsenalF this one really hurts man. you try to help a friend you’ve known for over 20 years and it all falls apart like that. people have zero patience these days.