@AdenikeOmolar11 Wife or girlfriend?...lol allowance ko upkeep ni....wey we pass 4 wey dey knack ....omo na pay as you come ni and some visit sef na free
@aime_mwizaa You keep forgetting that regardless of how hot a lady is ....if her person doesn't appeal that dude ...she go try tire ....na why one night stand full everywhere with plenty baby mama