Mc Smith said it countless times two nights before that he doesn't want anyone on that stage, except dj, mc and one media person.
But everyone wants to be seen, osi radarada, it was so annoying.
@aojjustaoj Exactly the same thii argued about during the Ayo Maff show...na why I dey pray make Asake no even come sef, cozz una go rubbish my idolo.
That dude wey go carry babe come stage, i no fit even talk say na lie...OAU boys fit do am...na doings for the babe eye 😂
Dustbin act
@aojjustaoj But wait, isn't he meant to be like the show organiser or something?
E no get mouth to tell them personally to get down or the bouncers too?...u con dey para for story...lol
Egbon, next time, carry amotekun come the stage...all these guys know all the bouncers for ife 😒