@taiwo_junzi My own be say why two mad people dey middle of road dey do rubbish, he for use he right light touch her small, maybe her story for different
@Stagga97@umpre_oni "Culture" when all they did was dance to a trending sound and dance, pretty sure by next year you'll have a new "Culture" that's just some tik tok dance
@Odumodublvck_ OD you and that girl no go last long ajeh, cuz women no dey ever tey with nighas like this, she fit even dey regret why blaq no just date her wey he allow her settle for you
@nobackzfred@CasinoDolphin@CoolerOnTop@nesta_agyei@Dr0P1loT I understand supporting and showing up for family but making it seem like they should be at his beck and call whenever cuz he's the "cash cow" according to you, I see why your ancestors were bought
South Africa getting eliminated from the world to me is a good thing because it shows solidarity as their team will go Bek to their country, I urge all other Africans in South Africa to find a way out of South Africa, cuz omo no be small thing them go take una eye see tomorrow😅
@sxdiqcarter_ See situation wey una dey turn to gender situation, forgetting that if they country had a working Healthcare institution she wouldn't even be in this situation even though she wasn't "Rich"