UNPOPULAR OPINION;
Garnacho is a better player than Bradley Barcola!
I cant believe Liverpool paid all that money for Wirtz and Barcola when Man City paid less than 100M for Dorku and Cherki!
Oga Landlord, I see your email this morning — I don put am for mind sharp-sharp, no wahala.
But make we talk true o: na money dey full my mind right now. Every plan, every move, every conversation — all of dem dey point to cash.
You go receive your money soon. I don already tell my mutuals make dem put me on any solid thing wey dey ground. Connections dey active, hustle dey move. Once money enter, your own go leave first no story.