Day 1 of asking for Chibuzor assists 😂
Ronaldo fans drop 976 goals clip, club + country, everything clean.
Abeg drop Chibuzor full assists compilation (the 400+ wey una dey talk).
I dey wait…
#CR7#Siuuu#Day1