Please oh, this una Lagos Life game.
If you invite babe over to your house, like can you guys actually do the dos ๐๐ or una go just dey waka round the bedroom ?
#lagoslife
โ$50k consignment funds baggedโ
I go fess go buy ride of $49k enter Lagos-ibadan expressway drive at 240km/ph jam people wey no gree comot for road. If e sup, I go use $1k settle their hospital bills ๐