Heyy…Joahn’s Art here. 👋🙂I’m more of a self-trained artist who just loves to explore more about the craft. Stay w me dear bros. Err'thing Lamine Yamal💫
This is what commitment to art is to me!😊
Commission piece done and dusted!✍🏾 Ready for delivery🚚
Tell me what you think about this beautiful piece if art!
understand the comment section guys! 🙂🫶🏾
Bola Ahmed Tinubu #KudabankScam Man City Mr. Peter Obi Mo Salah Davido Opay
HOW IS ODUMODU BLACK A SIMP?
MAKE UNA GIVE ME ONE COMPREHENSIVE REASON WHY UNA DEY CALL AM A SIMP.
UNA JUST DEY CLAIM CHAMPION OVER SOMETHING WEY UNA SELF DEY DO WORSE.
A MAN DEY STAND UP TO PROTECT A LADY WEY HE CLAIM WAS SEXUALLY ABUSED, BUT BECAUSE OF THE WAY HE DEY GO ABOUT AM, UNA DEY CALL AM SIMP. HOW?
SO YOU CALL AM A SIMP BECAUSE HE CHOSE TO DEFEND A WOMAN?
OR BECAUSE UNA FEEL SAY THE WOMAN NA “HOE” BECAUSE SHE ONCE HAD SOMETHING WITH ODUMODU BLACK?
UNA DEY INSANE.
IF A MAN FIT HAVE SEX WITH A WOMAN WEY HE NO DEY DATE, WHY UNA DEY ACT LIKE SAY A WOMAN NO FIT DO THE SAME THING?
NO GENDER GET MONOPOLY OVER FWB. BOTH MEN AND WOMEN CAN MAKE THEIR OWN CHOICES ABOUT WHO THEY SLEEP WITH.
AND EVEN IF YOU NO LIKE THE WOMAN OR YOU DISAGREE WITH HER PAST, THAT STILL NO MEAN SAY SHE DESERVES TO BE SEXUALLY ABUSED.
THE REAL QUESTION SHOULD BE: WAS SHE ABUSED OR NOT?
IF SHE WAS, THEN WHY UNA DEY MORE CONCERNED ABOUT WHO SHE SLEPT WITH BEFORE THAN THE ALLEGED ABUSE?
UNA DEY MAKE ME SHAME O.
UNA JUST DEY MOVE MAD!!!
A new wave of cinematographers is coming.
They will reshape the odds and, with their own hands, bring to light the stories our predecessors feared to tell.
"We are the new generation."