@kaccidi@itstheplayback You people are funny ooo Una just dey speak in parable , I own money way I no dey see ๐ ๐ am I in a position of the money ?
@Oluwapelum63@itstheplayback Me I no know say my cousin give my mama money to buy me anything na so as my cousin no see toy for my hand , if him or her get since , him go ask my mama ,where the money for the toy , because him no see toy for my hand ๐คท
@Godson3008@makaveli__001@itstheplayback There is where Peter Obi comes in , because he will definitely asked , and see it that Whatever purpose the money is for , is bee. Accomplish , take it from me , he has done it before and he will do it again
@Frederico812072@big_savage_k@itstheplayback Bros you dey talk like say you no be Nigerian, you go asked them like say them go give you response ? Even the oga kpatakpata (AKA Pablo ) of them all ' them dey ask ham , since him enter power waiting him don do ???? Till now baba never give us response till now ,