@_Ojonya From my understanding, this is true
The structure is: wake up, work till you're tired , make food, eat, continue, till you're tired, it wasn't structured, there were no 3 meals daily, it's just work, eat( for strength not necessarily comfort) and it worked ๐
As a sister with a brother, I no dey do sef, make I carry better bundle spray Gini.
I go come wear satin dey do Wetin I no understand, abeg ๐
I no dey do maid o, na me gan gan get the party.
If my sister cannot be among your bridal train, there is obviously no need for marriage, we cannot work or co-exist.
Make everybody just dey their lane biko.
@Paulechidi As a sister with a brother, I no dey do sef, make I carry better bundle spray Gini.
I go come wear satin dey do Wetin I no understand, abeg ๐
I no dey do maid o, na me gan gan get the party.