@beejay0x Nah mumu Una think say he full this app finished payment in 2yrs as how..?
Hope you do your calculations wella before you collect your loan call
@ovie_yug 250k for engage Why do we have wicked souls in Nigeria..?? Shay naso one werey say ma subscribe him Me wey no get blue thick I get Money for subscribe Na e I know get blue thick
@Hybrid_Ola DJ cuppy wey never dey ready to marry if you don't want them to meet your Dad who else would you want them too meet your grandpa Abi you're not serious