@Anotike0m@kobkobkobkob101@BOOMERTHEFIRST@MrUnlimitendG Nor be thesame people when nor fit ask the boy say wetin Dey do am , na same people carry am for wheelbarrow push, na God go judge all of una , bro for this life human just want make you Dey vulnerable, na you nor go gree
@Anotike0m@kobkobkobkob101@BOOMERTHEFIRST@MrUnlimitendG Person Dey the extent of killing himself, non of the people wey Dey around fit sit this man down to ask am wetin Dey go on? Because there’s a reason for everything, the thing when una Dey very good at na medicine after death
@biggestrave_era Your sorrow dey give people joy , the reaction from the background already shows a normal day to day human that sees you on a daily basis, low key dem wan make you kpai
@AbujaEmpress Guy man thief dem catch am dem naked am everybody see am online we laugh.
Woman thief dem catch her dem naked am now everybody wan fight on her behalf Abi ?
What about those guys dem?