🚨 Here We Go ke
Barca dey cry “we no get money” for Rashford wey dey beg to stay and play for them… but dem just drop bags on Anthony Gordon like say na airdrop season 😂
This is what una leave Rashford for?
A whole Gordon?
Barca board dey do rug pull on their own fans abeg
Barca fans, come and explain this fraud behavior in my replies.
Drop your take NOW — who go cook more for Barca?
#Barca #Rashford #Gordon #Web3Talks