@FoluboiNg U sef use dey 100 play game and you dey say wasted odd for person wey use 200 play game. Plus at least the guy dey drop his game here on X not like you wey de always drop link say make we join telegram channel and na diff channel link we dey see for your telegram.