@naijaconfra I so much hate all these street urchins wey frustration wan wound!
Poor man no suppose join cult at all
Make men of all colours increase their blending fee to 2M naira please 🥺🥺🥺🙏
And the 2M should be fixed!
No poor man should be a strong man
AVOID CULTISM
Intellectual Radicals 🪓
I too love this MMT!
I dey proud of this MMT!
You no fit hate this MMT if you dey live and do what's proper!
Even 10 commandments for Bible no even reach my OATH OF ALLEGIANCE!
@lightof1972@NsikakThom69521 Everybody get their settings! How A dey package no be so B go dey package.
Make everybody just mount their guard. The business no be childs play!
@thomasNIsankara@NsikakThom69521 He go better make we dey argue style like dis than to dey fight ourselves, make we dey compete for money aspect and not territory. NBM sharp normally buh mk una leave violence for dem eiye and viki cause those ones nor ready enjoy life
@lightof1972@NsikakThom69521 Show me pictures of your members after an event that lasted for hours, I wan check something.
Make Una dey tap truth kwanu!