@ubastrendingist@ARISEtv Hey hey! unah get time dey reply person wey just join twitter last month’ he dey Elon for verification with just 7follower’, no mind ham nah big small f**l him be🤣🤣
@zeeezz01 Make unah wait make unah big wiz passed and come ask how many him of his song the next generation too go dey hear after 29/30 years nah!
If not for social media many of unah suppose dey agbalumo farm
@ChuksEricE Nah why dem give this one beating inside plane, same way u try for use teeth safe yourself from beating” If u no get better example then hold your lips man