@SportyBet@SportyBetNG
why’s everything in nigeria against my life, make person no fit chop 10k in peace, Gaaaaddd!!
please which other app betting app make pass sporty abeg, games still dey today!
i see boy for her phone she say na toaster, say shey i dey expect say as she fine reach make she no get toaster? she see girl for my phone i tell her na girl wey i dey toast, say as i guide and fine reach she no fit expect say make i no get girl wey i dey toast!
@vslkemo What about you telling us about the source of your own wealth first? An ordinary OND graduate from Ojere with no verifiable source of income becoming stupendously wealthy during his brother's reign as a governor. You must think we all are stupid