Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
thugxxic
@thugxxic
Joined September 2024
10
Following
7
Followers
447
Posts
thugxxic
@thugxxic
2 days ago
What if dem no really mad, dem just no really send again?
thugxxic
@thugxxic
4 days ago
You wan use electric fence dey scare thief wey be electrician?
thugxxic
@thugxxic
12 days ago
When I owe ceaser, I no know, entitlement wan finish am
thugxxic
@thugxxic
15 days ago
Small money make man lose feelings
thugxxic
@thugxxic
17 days ago
Boy wey guide, na him family dey recommend am nutritious food wey e suppose chop after e kpo
thugxxic
@thugxxic
18 days ago
Nobody get the correct answer
thugxxic
@thugxxic
19 days ago
Solo-talk
thugxxic
@thugxxic
19 days ago
Na only God know how many patients dem don use do experiment bfur dem finally get the result
thugxxic
@thugxxic
19 days ago
Life na stage by stage, but nobody sabi wetin dey the last stage until e reach there
thugxxic
@thugxxic
27 days ago
“Him stingy" na wetin dem dey use gaslight person wey dey spend wisely.
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
Just have faith and put your money in the basket
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
The kind offer wey una dey give girls sometimes ehn , if na una be the girlfriend, una go cheat too.
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
At the end, you go realize say you just be ordinary person.
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
Nobody dey destined to poor. about 70% of broke men wey chook hand for bad thing, later succeed
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
The most troubling thing is that you may never know the truth about life until you die.
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
E get wetin dem tell bandit wey make dem dey hate humanity. If dem tell you the same thing, you go do worse pass them.
thugxxic
@thugxxic
about 1 month ago
For in the day a man departs from this earth, his suffering comes to an end, whether he be rich or poor.
thugxxic
@thugxxic
about 2 months ago
Humans is humans, God. No matter your status or how much money you get, even the rich still need the help of the poor to survive.
thugxxic
@thugxxic
about 2 months ago
Spiritual effort only plays 30% role,majority lies on the pipeline you create for access to funds.
thugxxic
@thugxxic
about 2 months ago
As u dey pray make sun shine for everything wey u dey do, make u still dey pray make e no beat u for everything wey you dey do, cos one na curse while the other na blessings.
Last Seen Users on Sotwe
El Colocho
Seen from
Guatemala
♛ 𝑬𝒍𝒆𝒏𝒂 𝑶𝒛𝒂𝒏 ✧ 👫
Seen from
South Africa
هيفاء الصنعانية
Seen from
Spain
SpidersXe
Seen from
Indonesia
alex09
Seen from
United States
Zona De Guerra
Seen from
Netherlands
Celebrity Nudes
Seen from
Algeria
عاشق الديوث
Seen from
United Kingdom
Charly Lopez
Seen from
United States
Avatar
Seen from
Turkey
Trends for you
1
Pretty Ricky
Under 10K tweets
2
Corbin
Under 10K tweets
3
Weah
Under 10K tweets
4
Turkey
Under 10K tweets
5
Miles Robinson
Under 10K tweets
6
Scott
Under 10K tweets
7
Pepi
Under 10K tweets
8
Raz B
Under 10K tweets
9
Bump Bump Bump
Under 10K tweets
10
WNBA
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.5M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.3M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
110.3M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.6M followers
7
NASA
@nasa
92.1M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
90.8M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.5M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.3M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
72.9M followers
12
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.7M followers
13
Virat Kohli
@imvkohli
69.7M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
63.8M followers
16
The Ellen Show
@theellenshow
62.5M followers
17
Neymar Jr
@neymarjr
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
X
@x
60.8M followers
20
Selena Gomez
@selenagomez
60.6M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫