Bro you see that movie Behind The Scenes omoooo that adewale role is everything for me ❤️, it's a proof that you shouldn't understand rate anyone. You see those seems useless often times are the most useful people you can ever imagined. I love the film❤️❤️❤️❤️
There are levels at which poverty will affect people mentality and they will think that no body can make it without doing ritual, so if poor people tell you that you did ritual no follow them argue na wetin poverty make them believe be that
Ina wey dey get rich family members to run to when you're broke and them dey always come through for ina, Eyin ma tun ni family yato keh🤣🤣 my own people no dey ever get🤣🤣 mo ti sile ya🤣🤣🤣
Who is an oloriburuku? Oloriburuku is a man who watches his family maltreating his wife without him doing anything to protect her. His not just an oloriburuku he his an oloriburuku alayebaje
God abeg comot people wey dey always remember me when they are broke from my life and replace them with people that will friend me with spending on me lavishly
You need my help keh, Eyaaaa! I no get for now bro, if I get i go help you, na lie, I get I no wan give you. Were when you get you remember me at all? na anytime you broke your brain dey remind you say you get me, make God punish you times two
@yabaleftonline See all these guys out there are potential rapist make police catch all of them, no normal reasonable man will be involved in such barbaric act only those that enjoy evil
Nothings as scary as planning to restart your life afresh woo 🤣🤣🤣🤣🤣 your head go wan comot for your neck🤣🤣🤣na so negetive taught go dey use you do hide and seek🤣🤣🤣 demnnn it but dont be scared life is all about risk God dey with you mafoh
Na which person preek be this na where dem yeye chop your preek reach be this oo dem say e too strong . Now your preeq no go dey function again your ex say you don use am comot her womb say make dem chop am 🤣🤣
Make ina sha vote with ina sense this time oo because na within this 8 years I go born pikin, make my pikin wey no vote no come dey follow me drink garri again, make ina vote no suffer my innocent pikin I take God beg ina ooo
Your younger brother slap your wife you dey tell your wife to beg him, you and your younger brother e jo ma sank ni. The were iyawo too dey cry wey you go baptise them with hot water male dem take am see front
Any body that doesn't respect you doesn't deserve to be respected. If you like be the oldest person in the whole world if you dont respect people dont except to be respected. If you can't take it dont give it out.
As a lady let them say you're rude thats their business but dont forget to always set boundaries. Is not a must everybody likes you, you don't have to tolerate every shit that come your way from every body because you want them to say you have home training. Dont be foolish