@BlessedGirl001 Na why people no dey rate una argument
Una go dey add lie
Which one be 350+ games 6goals
And some kind Ronaldo fans go agree to the rubbish wey you just talk 😅
@Nwamama_05 Some of una go just carry camera dey talk nonsense
Make Ronaldo too dey dictate for Portugal as you feel say na Messi dey dictate for the coach
As topic no dey for you again na scaloni you see to dey talk nonsense about..
@Nwamama_05 Wetin this coach do you wey you dey call am useless and insignificant nw
This man jejeli dey don in own thing
Na Messi dey make subfor am abi
Na Messi gotell the coach who to put and who to remove abi
Na you be the Argentine president wey you take know say the players no rate a
@Nwamama_05 I just wish say x go dey allow voice note for comment section
Some of una deserve better reply
Why you dey try push agenda say Argentina no dey appreciate this man
Bro your opinion no be everybody opinion
Have you been to the dressing room before stop dropping fake rumors b