@madridprincess_ Una dey blind to the position that made us trophyless for 2yrs straight if we don't sign rodri na just raw gold we get , them go too spank our ass
@HurpeBrown Then who is it ??
Alonso no see am do
Arbeloa sef get problem
You con think say na mourinho wan fix am
If e even happens to fix it
Shey na with this headless midfield
Ever since modri, kroos retired
Our midfield has never been the same
Make Una dey think wella na