@Rolexflex1 Okay na. Your task id Dey screenshot wey you post.
If I really wan report you, it’s very easy.
A lot of yall can’t see update without cho cho Cho.
But continue.
@Greywizard4pf@andylitoh You no just get sense!
See your mouth like how much . lol 😂
Dem go just scamm you. You no think am sae why him no Dey work on am instead? Omo you be Ozuor o.
You no even think how you wan take comot money at the end of the week if you work . lol 😂
Abi you think na any aza?
@andylitoh Some of Una no even get sense. Person get project of $30/hr and says he wants to sell. Does that makes sense to you at all?? Shey him no go Dey work on am by himself? lol 😂
And una mumu seff Dey ask how much. Dem go just scamm you anyhow. Better wise up. Ozuor
@JustaPeony_@andylitoh Some of Una no even get sense. Person get project on $30/hr and says he wants to sell. Does that makes sense to you at all?? And your mumu seff Dey ask how much. Dem go just scamm you anyhow. Better wise up. Ozuor
@uglygramb@EbubeCO_AI Person wey Dey craze. Dem use their big mouth take spoil am. This shit don Dey since last year August o. Men Dey chop am. The moment e enter X, I just knew the days are numbered.
Ozuor