@iceofcali@heislnr_ What abt this one,Una go sha see something talk...ur fav no feature international artist for hin fuji moto too why he no run am if e easy
@apriorise@Olakitan789@Rammyboy111 Likewise u,you also know deep down,you just dey cap nonsense for engagement..anything wey ur fav just dey do now na throwback for us and una go just dey try ni...GR clear💯