@Funminz@eljefenso@novieverest Yes na cuz how water go de rush from the toilet as she press the toilet ๐ฝ button lol ๐ and u expect make water nor rush from the basin?? Think am na lol ๐ so which says come rush from the toilet then?? ๐ค
@Debonair665@novieverest She just want make them sack the workers na Wetin she de try do na wicked person she b! Cuz thereโs no bank wey de lack water e nor de happen at all water de de 24/7
@AbikoyeOluwape1@Jamesolu_@novieverest Na Wetin I b won talk b this cuz bank nor de lack water at all and all water de rush na she off am below the basin
@Anuoluw06079923@Wizarab10 Nor b lie oo, u know say uk ehh na women de dominate am na why she get mind talk am when she de Naija she nor reason am o immediately them enter uk na she de remember him past lol
@OKHAN_BANDON@Wizarab10 I swear!! Guyy women brutal ehh and she even get pikin for am oo na the guy I blame wey carry am go uk sha to say na Nigeria she de she for nor talk that kind rubbish